hala
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: holler
Pronunciation
- hálà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1982
- Frequency in raw corpus: 84
- Frequency rank in raw corpus: 2314
Verb
Transitive
- Na when person dey shout as e dey talk
- Di thing be say, as im vex enter field to hala for di referee, im carry gun for di side of im jeans trouser. — (bbc__38844, The thing is that he entered the field to shout at the referee with a gun hidden in his jean trouser)
- Goment charge her wit murder - but afta pipo hala, dem stop di prosecution and she come fit focus on her pikin recovery. — (bbc__54443, Although the government charged her with murder, people's loud protested stopped further prosecution and she was now able to focus on nursing her baby to recovery)
- Why everybody just dey hala for me like say I kill person. — (NSC_Legbeti_2021. Why is everyone screaming at me like i killed someone?)
- Na make person dey greet who be im paddy wit voice wey loud.
- Oga, all your boys dey here dey hala you greetings. — (NSC_Legbeti_2020. Boss, your boys are greeting you.)
- Ben, hala your friend now. — (NSC_Legbeti_2020. Ben, send a shout out to your friend now)
- Na make person sabi dey quarrel.
- Any man wey marry woman wey too dey hala no go live long. — (NSC_Legbeti_2020. Any man married to a troublesome woman will hardly live long)
- Dat compound, people sabi hala everyday. — (NSC_Legbeti_2020. In that compound, people quarrel everyday.)
- Na make person disagree with person and face am talk am.
- Di NLC don hala on top Baba Buhari o. — (IBA_32_Tori-By-Samuel_MG__14, The NLC has called out President Buhari.)
- I hala give my friend when she do anyhow. — (NSC_Legbeti_2020. I called out my friend when she offended me.)
Intransitive
- E come hala again. — (katakata__10. He came ranting again.)
- I sabi hala . — (NSC_Legbeti_2020. I can yell.)
Synonyms
Translations
- English: yell, shout