half

Naija

Alternative forms

Etymology

From English half

Pronunciation

  • hæ̂f

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1483
  • Frequency in raw corpus: 404
  • Frequency rank in raw corpus: 770


Adjective

  • A part wey come before di next whole
  1. half a million  — (deuber__495, __no translation__)
    Complete almost half a year, I no see any work do.  — (ABJ_GWA_08_David-Lifestory_MG__126, For almost half a year, I didn't find any job.)
    Na two and a half years she do with di company.  — (bbc__72123, __no translation__)

Translations

  • English: two equal part

Adverb

  • Na one of two parts wey equal.
  1. I dey buy am half, half?  — (IBA_05_Cobbler_DG__114, Am I buying it in halves ?)
    From half baked graduate, we no fit get correct manpower.  — (WAZK_12_Moses-Life-Story_M__38, From half baked graduate we can't get adequate manpower.)


Translations

  • English: two equal part


Noun

  • Na one of two parts wey equal.
  1. Mourinho con dey put am, dey feature am for first half.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__185, Mourinho was then putting him... was featuring him in the firsthalf.)
    Di first half just end with Nigeria 1 DR Congo 0.  — (bbc__34520, __no translation__)
    I get kerosine wey I go give you half.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__91, I have kerosine that I can give you half of.)


Synonyms

Translations

  • English: two equal part