half

Naija

Alternative forms

Etymology

From English half

Pronunciation

  • hȃf

Play Play

Noun

  • Wetin go comot if de divide someting equal equal
  • Di ones wey no fit pay di full money, de go pay half  — (P_IBA_20_Bose-Alade, Those who can't pay the full price will half.)
  • Flyover wen e do for do, eh new road, dem complete am? Dem do half. Leave half  — (D_LAG_38_Elections, The overhead bridge he should have done, the new road, did they complete it? They did it halfway.)

Related forms

half half

Translations

  • English: half

Adverb

  • Na one of two parts wey equal.
  1. I dey buy am half, half?  — (IBA_05_Cobbler_DG__114, Am I buying it in halves ?)
  2. From half baked graduate, we no fit get correct manpower.  — (WAZK_12_Moses-Life-Story_M__38, From half baked graduate we can't get adequate manpower.)


Translations

  • English: two equal part


Noun

  • Na one of two parts wey equal.
  1. Mourinho con dey put am, dey feature am for first half.  — (ENU_19_Football-Fans-Discussion_DG__185, Mourinho was then putting him... was featuring him in the firsthalf.)
  2. Di first half just end with Nigeria 1 DR Congo 0.  — (bbc__34520, The first half just ended with Nigeria 1, DR Congo 0.)
  3. I get kerosine wey I go give you half.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__91, I have kerosine that I can give you half of.)


Synonyms

Translations

  • English: two equal part