Difference between revisions of "half and half"

Line 13: Line 13:
 
===Adverb Phrase===
 
===Adverb Phrase===
 
* As de dey someting or someting dey happen [[small small]]
 
* As de dey someting or someting dey happen [[small small]]
:* {{ux|dv|You do di work half and half cos dem never pay you?.|(Egbokhare_2021, You did the work in bits because you haven't been paid?}}
+
:* {{ux|dv|You do di work '''half and half''' cos dem never pay you?.|(Egbokhare_2021, Did you do the work in bits because you haven't been paid?)}}
 +
:* {{ux|dv| You no need build di house once. You fit use brain run am; dey build am '''half and half''' till you finish am. |(NSC_2021, You don't need to build the entire house all at once. You can be really smart about it, build it in stages till you complete it.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:41, 13 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English half and half

Pronunciation

  • áfànâf


Adverb Phrase

  • You do di work half and half cos dem never pay you?.  — (Egbokhare_2021, Did you do the work in bits because you haven't been paid?)
  • You no need build di house once. You fit use brain run am; dey build am half and half till you finish am.  — (NSC_2021, You don't need to build the entire house all at once. You can be really smart about it, build it in stages till you complete it.)

Synonyms

Translations

  • English: bit by bit