Difference between revisions of "half and half"
(Root moved page half and half; to half and half) Tag: New redirect |
|||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
− | + | ==Naija== | |
+ | ===Alternative forms=== | ||
+ | * | ||
+ | |||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''half'' ''and'' ''half'' | ||
+ | |||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * áfànâf | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-half and half.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-half and half.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Adverb Phrase=== | ||
+ | * As de dey someting or someting dey happen [[small small]]. | ||
+ | :* {{ux|dv|You do di work '''half and half''' bicos dem never pay you?.|(Did you do the work in bits because you haven't been paid?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You no need build di house once. You fit use brain run am; dey build am '''half and half''' till you finish am. |(You don't need to build the entire house all at once. You can be really smart about it, build it in stages till you complete it.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[half half]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''bit by bit'' |
Latest revision as of 17:00, 31 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English half and half
Pronunciation
- áfànâf
Adverb Phrase
- As de dey someting or someting dey happen small small.
- You do di work half and half bicos dem never pay you?. — (Did you do the work in bits because you haven't been paid?)
- You no need build di house once. You fit use brain run am; dey build am half and half till you finish am. — (You don't need to build the entire house all at once. You can be really smart about it, build it in stages till you complete it.)
Synonyms
Translations
- English: bit by bit