half and half
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English half and half
Pronunciation
- áfànâf
Adverb Phrase
- As de dey someting or someting dey happen small small
- You do di work half and half cos dem never pay you?. — (Egbokhare_2021, You did the work in bits because you haven't been paid?
Synonyms
Translations
- English: bit by bit