halfpasone

Revision as of 21:18, 29 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

hafpasone

Etymology

From: English half past one

Pronunciation

  • áfpāswɔ̂n

Play Play

Adjective

  • Woman wey don first get pikin wey never marry.
  • Di babe na hafpasone o.  — (The lady has a child out of wedlock.)

Synonyms


Translations

  • English: lady who gave birth out of wedlock