Difference between revisions of "hammer"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
* Make person con get correct money do someting with force. | * Make person con get correct money do someting with force. | ||
:*{{ux|dv|All man dey hussle for Naija make dem '''hammer''' by fire by force.|(NSC_Abonyi_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)}} | :*{{ux|dv|All man dey hussle for Naija make dem '''hammer''' by fire by force.|(NSC_Abonyi_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na [[ | + | :*{{ux|dv|Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na [[agbekpo]] e begin do.|(NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
*English: "to hit jackpot" | *English: "to hit jackpot" |
Revision as of 13:53, 2 December 2021
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English hammer
Pronounciation
- hámà
Noun
- Wetin person dey take nack nail enter wood.
- Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey na cut and nail na im be. — (NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)
Translation
- English: hammer
Verb
- Make person con get correct money do someting with force.
- All man dey hussle for Naija make dem hammer by fire by force. — (NSC_Abonyi_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)
- Suffer hammer dat uncle sotey na agbekpo e begin do. — (NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)
Translations
- English: "to hit jackpot"