Difference between revisions of "hammer"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin person dey take nack nail enter wood.
 
* Wetin person dey take nack nail enter wood.
:*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey na cut and nail na im be. |(NSC_Odirin_2020, The carpenter is using the hammer like an accomplished novice.)}}
+
:*{{ux|dv|Di way this carpenter hold '''hammer''' eh e clear sey e sabi work. |(NSC_2020, The carpenter is using the hammer like an expert .)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
*English: ''hammer''
 
*English: ''hammer''
Line 18: Line 18:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person con get correct money do someting with force.
+
* Make person get correct money.  
:*{{ux|dv|All man dey hussle for Naija make dem '''hammer''' by fire by force.|(NSC_Abonyi_2020, Nigerians are doing their utmost to become overnight millionaires.)}}
+
:*{{ux|dv| All man dey hustle make dem hammer by fire by force.|(NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)}}
 
:*{{ux|dv|Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na [[agbekpo]] e begin do.|(NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)}}
 
:*{{ux|dv|Suffer '''hammer''' dat uncle sotey na [[agbekpo]] e begin do.|(NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)}}
 
   
 
   
 
====Translations====
 
====Translations====
 
*English: "to hit jackpot"
 
*English: "to hit jackpot"

Revision as of 06:07, 24 September 2022

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English hammer

Pronounciation

  • hámà

Play Play

Noun

  • Wetin person dey take nack nail enter wood.
  • Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey e sabi work.  — (NSC_2020, The carpenter is using the hammer like an expert .)

Translation

  • English: hammer


Verb

  • Make person get correct money.
  • All man dey hustle make dem hammer by fire by force.  — (NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)
  • Suffer hammer dat uncle sotey na agbekpo e begin do.  — (NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)

Translations

  • English: "to hit jackpot"