hammer

Revision as of 06:07, 24 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English hammer

Pronounciation

  • hámà

Play Play

Noun

  • Wetin person dey take nack nail enter wood.
  • Di way this carpenter hold hammer eh e clear sey e sabi work.  — (NSC_2020, The carpenter is using the hammer like an expert .)

Translation

  • English: hammer


Verb

  • Make person get correct money.
  • All man dey hustle make dem hammer by fire by force.  — (NSC_2020, Everyone is trying to become rich by all means.)
  • Suffer hammer dat uncle sotey na agbekpo e begin do.  — (NSC_2020, He became so hard up that he stooped to sewage evaluator.)

Translations

  • English: "to hit jackpot"