Difference between revisions of "hand"

Line 22: Line 22:
 
#: {{ux|dv|When you learn work, '''hand''' work,… |(NST_cleaned__13967, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When you learn work, '''hand''' work,… |(NST_cleaned__13967, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|all of us na your '''hand''' work.’— Isa. |(jw__5710, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|all of us na your '''hand''' work.’— Isa. |(jw__5710, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
# komot hand
 
#: {{ux|dv|wen dem tok sey dem wan komot '''hand''' as e bi for subsection of dis section, di paper wey dem for tok am go carry di exact date wey dem go komot '''hand'''/body. |(hildrights__1352, __no translation__)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 19:46, 21 December 2021

Naija

Etymology

From: English hand

Pronunciation

  • hánd

Play Play


Noun

  1. Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings.
    • Fire con burn dis my hand,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my hand.)
  2. When person get di power to control or do something.
    • E dey people hand to choose.  — (jw__7602, __It's people's freedom to choose.)
    • Wetin dey do your husband no dey my hand.  — (NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)
    Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still hand power back to civilians.  — (bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)
  3. Wetin dem dey use dey measure tings.
    • Na one hand of rope I buy  — (NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought.)

Related forms

  1. When you learn work, hand work,…  — (NST_cleaned__13967, __no translation__)
    all of us na your hand work.’— Isa.  — (jw__5710, __no translation__)

Translations

  • English: hand, control

VERB

  1. Sey dem give something
    • E hand am di tings  — (NSC_Ajede_2020,He gave him the things. )
  • English: hand, give