Difference between revisions of "hand"

Line 26: Line 26:
 
* English: ''hand, control''
 
* English: ''hand, control''
  
===VERB===
+
===Verb===
 
+
*Make dem give person something.
# Sey dem give something
+
:*{{ux|dv|E '''hand''' am di tings.|(NSC_Ajede_2020,He handed the things to him.)}}  
#:*{{ux|dv|E '''hand''' am di tings |(NSC_Ajede_2020,He gave him the things. )}}  
+
====Translations====
 
+
* English: ''hand''
* English: hand, give
 

Revision as of 19:48, 21 December 2021

Naija

Etymology

From: English hand

Pronunciation

  • hánd

Play Play


Noun

  1. Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings.
    • Fire con burn dis my hand,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my hand.)
  2. When person get di power to control or do something.
    • E dey people hand to choose.  — (jw__7602, __It's people's freedom to choose.)
    • Wetin dey do your husband no dey my hand.  — (NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)
    Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still hand power back to civilians.  — (bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)
  3. Wetin dem dey use dey measure tings.
    • Na one hand of rope I buy  — (NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought.)

Related forms

  1. When you learn work, hand work,…  — (NST_cleaned__13967, __no translation__)
    all of us na your hand work.’— Isa.  — (jw__5710, __no translation__)

Translations

  • English: hand, control

Verb

  • Make dem give person something.
  • E hand am di tings.  — (NSC_Ajede_2020,He handed the things to him.)

Translations

  • English: hand