Difference between revisions of "hand"
(→VERB) |
(→Verb) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
*Make dem give person something. | *Make dem give person something. | ||
− | :*{{ux|dv|E '''hand''' am di tings.|(NSC_Ajede_2020,He handed the things to him.)}} | + | :*{{ux|dv| E '''hand''' am di tings.|(NSC_Ajede_2020,He handed the things to him.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''hand'' | * English: ''hand'' |
Revision as of 19:49, 21 December 2021
Naija
Etymology
From: English hand
Pronunciation
- hánd
Noun
- Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings.
- Fire con burn dis my hand, — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my hand.)
- When person get di power to control or do something.
- E dey people hand to choose. — (jw__7602, __It's people's freedom to choose.)
- Wetin dey do your husband no dey my hand. — (NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)
- Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still hand power back to civilians. — (bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)
- Wetin dem dey use dey measure tings.
- Na one hand of rope I buy — (NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought.)
Related forms
- When you learn work, hand work,… — (NST_cleaned__13967, __no translation__)
- all of us na your hand work.’— Isa. — (jw__5710, __no translation__)
Translations
- English: hand, control
Verb
- Make dem give person something.
- E hand am di tings. — (NSC_Ajede_2020,He handed the things to him.)
Translations
- English: hand