Difference between revisions of "hand"

 
(10 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''hand''
 
From: English ''hand''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation1===
* hánd
+
* hând
 
<sm2>Pcm-ng-hand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hand.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-hand.m.ogg</sm2>
  
 +
===Pronunciation2===
 +
* hân
 +
<sm2>Pcm-ng-hand2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-hand2.m.ogg</sm2>
  
===NOUN===
+
===Noun===
#Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings.
+
#Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold someting.
 
#:*{{ux|dv|Fire con burn dis my '''hand''', |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my '''hand'''.)}}
 
#:*{{ux|dv|Fire con burn dis my '''hand''', |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my '''hand'''.)}}
#Na sey person follow for something or join do something.
+
#When person get di power to talk as someting go take dey.  
 
#:*{{ux|dv|E dey people '''hand''' to choose. |(jw__7602, __It's people's freedom to choose.)}}
 
#:*{{ux|dv|E dey people '''hand''' to choose. |(jw__7602, __It's people's freedom to choose.)}}
#Wetin dem dey use dey measure tings.
+
#:*{{ux|dv|Wetin dey do your husband no dey my '''hand'''.|(NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)}}
#:*{{ux|dv|Na one hand of rope I buy|(NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought)}}
+
#:* {{ux|dv|Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still '''hand''' power back to civilians. |(bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)}}
#Wetin person fit control/hold.
+
# Way wey de dey take measure tings.  
#:*{{ux|dv|Even my younger broder now wey want, wey dem give admission, mstchew hm na God '''hand''' di ting dey. |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__120, Even my younger brother now who wants... who was given admission, hm, it is in God's control)}}
+
#:*{{ux|dv|Na one '''hand''' of rope I buy|(It's a hand measurement of rope that I bought.)}}
#:*{{ux|dv|Na to protect Jehovah people, especially from Babylon '''hand'''. |(jw__42768, It's to protect Jehovah's people especially from Babylon's hold)}}
+
====Related forms====
 
+
* [[hand work]], [[comot hand]]
====Derived forms====
 
 
 
# Boko Haram people hand
 
#: {{ux|dv|Di minister con come outside to yarn sey di same formula wey government use, wey de take release di eighty two Chibok girls wey de release so, plus di even before, before twenty one, na im de go still use take release di one wey be sey e remain for inside Boko Haram people '''hand''' as de take rub mind wit government and oda people, |(WAZL_12_Chibok-Girls_M__7, The minister then came outside to say that the same formula that Government used to release the eighty two Chibok girls that were just released, plus the twenty one, that is what they will still use to release the ones that are remaining in the '''hand'''s of Boko Haram, as they discussed with the government and other people.)}}
 
# monkey hand
 
#: {{ux|dv|Meh you comot monkey '''hand''' for soup o before e turn to woman '''hand'''. |(ENU_12_Social-Life_DG__21, They should remove the monkey's '''hand''' from the dish before it turns into a woman's.)}}
 
# woman hand
 
#: {{ux|dv|Meh you comot monkey '''hand''' for soup o before e turn to woman '''hand'''. |(NST_cleaned__4263, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you turn to woman '''hand''', deir own, all of dem na de same thing, |(ENU_12_Social-Life_DG__22, If you turn to a woman's '''hand''', their own, all of them, it's the same thing.)}}
 
# hand grandma…
 
#: {{ux|dv|Na two '''hand''' grandma… , |(NST_cleaned__8159, __no translation__)}}
 
# pikin hand
 
#: {{ux|dv|So na small pikin '''hand''' fit enter, and na agbalagba go put '''hand'''. |(IBA_05_Cobbler_DG__59, So, it's only a child's '''hand''' that can enter, but it is an adult that will put his '''hand'''.)}}
 
#: {{ux|dv|How e go do you for body if you see person wey put im pikin '''hand''' for fire because the pikin do bad thing? |(jw__42532, __no translation__)}}
 
# hand work
 
#: {{ux|dv|When you learn work, '''hand''' work,… |(NST_cleaned__13967, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|all of us na your '''hand''' work.’— Isa. |(jw__5710, __no translation__)}}
 
# man hand
 
#: {{ux|dv|Na so I collect for di man '''hand''' before di man go. |(ONI_16_Thief_DG__167, That was how I collected it from the man's '''hand''' before the man left.)}}
 
#: {{ux|dv|Drawing of man '''hand''' wey dey give Afghan currency to anoda pesin |(bbc__43629, __no translation__)}}
 
#
 
#
 
# hand basin
 
#: {{ux|dv|I dey enter shower quick-quick‚ once every three days‚ and for the rest  I dey wash inside '''hand''' basin. |(bbc__3358, __no translation__)}}
 
# iron hand
 
#: {{ux|dv|I really give di military and police order to use iron '''hand'''. |(bbc__3986, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di former Sudan president enta power for 1989, im rule one of Africa largest country until 2011- di year wey South Sudan break out with iron '''hand'''. |(bbc__34679, __no translation__)}}
 
# APC hand
 
#: {{ux|dv|Na so-so propaganda full APC '''hand''' - dem don dey manipulate foto and words tey-tey, tok Paul Ibe, wey be media adviser to Mr Abubakar. |(bbc__5231, __no translation__)}}
 
# hand side
 
#: {{ux|dv|E go back to heaven go sitdown for God right '''hand''' side |(jw__8644, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The police dey chase people…police dey left and people dey the right '''hand''' side. |(bbc__6288, __no translation__)}}
 
# SARS officers hand
 
#: {{ux|dv|Tope say na early dis year na im e jam palava for SARS officers dem '''hand''': dem come say make I call my parents pay bail of N150,000. Na luck say my friend call one NGO wey come pay 25,000 naira. |(bbc__6433, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tope tell BBC News Pidgin say na early dis year na im e jam palava for SARS officers dem '''hand''': dem come say make I call my parents pay bail of N150,000....dem beat me...my ear pain me for two days, na wetin im talk. |(bbc__6436, __no translation__)}}
 
# court hand
 
#: {{ux|dv|We don arraign six of dem for court and now evertin dey di court '''hand''' to decide weda dem go grant dem bail or not. oga Elkana tok. |(bbc__6834, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Where e be sey proceedings wey di who be di papa of pikin or who be di mama of pikin na di court '''hand''' e dey to talk based on the proceedings, e dey get presumption of law sey di person dey legitimate if de give direction under section 63 for dis Act in di proceedings ; |(hildrights__931, __no translation__)}}
 
# migrant hand
 
#: {{ux|dv|From nowhere, one soldier use machete cut di migrant oda '''hand''' and ask am say, 'Which one dey pain you pass now?' |(bbc__8281, __no translation__)}}
 
# regulator hand
 
#: {{ux|dv|'E dey for di regulator '''hand''' to weed those wey no good out, im explain. |(bbc__8795, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|But, dis resolution weh committee write fall for tori people dia '''hand''', and deh di spread am for social media say Cameroon don sack Broos. |(bbc__23846, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'Police Investigation Unit wan carri am go court on top tiff of secret documents wey no suppose dey dis tori pesin '''hand''' on to say e fit disturb di peace, scatta law and order even cause katakata inside di kontri'. |(bbc__9236, __no translation__)}}
 
# INEC hand Activists
 
#: {{ux|dv|'We dey suffer to get our PVC' - Nigerians INEC PVC deadline: Pipo like fire brigade #OneVoiceNigeria: Ten million PVC still dey INEC '''hand''' - Activists |(bbc__9356, __no translation__)}}
 
# Islamist militants Boko Haram hand
 
#: {{ux|dv|AFP Di mama of di remaining Dapchi school girl wey still dey Islamist militants Boko Haram '''hand''' don tell tori pipo, say nobody for Nigeria goment don visit di family since her pikin miss. |(bbc__9874, __no translation__)}}
 
# Nigeria hand
 
#: {{ux|dv|Mr Kanu wife, Uchechi, say her husband dey Nigeria goment '''hand''' |(bbc__68323, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den di money go come back to Nigeria '''hand''' after some weeks wey dem don agree on top. |(bbc__30027, __no translation__)}}
 
# police hand
 
#: {{ux|dv|Di 27-year old dey police '''hand''' now as im be suspect. |(bbc__30444, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di driver dey Marine police '''hand''' as im go report imsef. |(bbc__59566, __no translation__)}}
 
# hand sign
 
#: {{ux|dv|Di 'OK' '''hand''' sign don become di latest hate symbol according to new report by di Anti-Defamation League . |(bbc__30274, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di ADL, di link of di OK '''hand''' sign to white nationalism bin start as fake news wey some users of one website 4chan, wey lie say di sign get links to white supremacy. |(bbc__11734, __no translation__)}}
 
# factory hand
 
#: {{ux|dv|For Ghana, dis former factory '''hand''' for Ashaiman, dey use dis all new innovation for di country recycle all plastic waste for di roads den landfill sites into pavement blocks. |(bbc__12298, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For Ghana one former factory '''hand''' for Ashaiman, Nelson Boateng start some all new innovation for di country as he dey recycle all plastic waste for di roads den landfill sites into pavement blocks. |(bbc__50179, __no translation__)}}
 
# hand informate
 
#: {{ux|dv|Acting tok-tok pesin for di EFCC, Tony Orilade, confam to BBC Pidgin say wen dem get first '''hand''' informate about dis yahoo-yahoo training school, dem come go undercover to burst di operation. |(bbc__12324, __no translation__)}}
 
# INEC hand
 
#: {{ux|dv|Adamawa suppose dey part of dem but one court order don tie INEC '''hand''' ontop di mata. |(bbc__12399, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She say dem go do di collation and announcement of results in a transparent way but she say dem no sabi who dey win but all di results dey intact for INEC '''hand'''. |(bbc__88858, __no translation__)}}
 
# Atlantic sign' hand
 
#: {{ux|dv|Akinwunmi Ambode Presido Buhari say wetin im do for di Eko Atlantic Project na to 'open sign' Presido Muhammadu Buhari '''hand''' don full in di last two days, as im dey correct pipo upandan for twitter about wetin im do and no do. |(bbc__13559, __no translation__)}}
 
# mama hand
 
#: {{ux|dv|Although dem no sure, di sabi pipo wey rescue Pony say dem collect her from her mama '''hand''' wen she be pikin and she spend like six years as prostitute for di hotel. |(bbc__14455, __no translation__)}}
 
# government hand
 
#: {{ux|dv|August - Transitional government '''hand''' over power to di General National Congress, wey dem elect for July. |(bbc__17944, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ukan Kurugh wey dey among area people wey don dey respond to di tragedy say di people never see government '''hand'''. |(bbc__97073, __no translation__)}}
 
# women hand
 
#: {{ux|dv|No be small yabis she chop especially for women '''hand''' wey she say yab her pass men. |(bbc__75027, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BBC 100 Women don take eye analysis am, come see say Hollywood dey fall women '''hand''' as e concern dia mata. |(bbc__18215, __no translation__)}}
 
# EFCC hand
 
#: {{ux|dv|Babachir wey bin dey EFCC '''hand''' since Wednesday, waka comot on bail on Friday evening. |(bbc__18895, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Justice Peter Afen adjourn di mata to di June 3 for di hearing of dia bail application and order dem make dem still dey EFCC '''hand''' till dem get dia bail. |(bbc__61605, __no translation__)}}
 
# hand day
 
#: {{ux|dv|But afta all di event on Tuesday, na big question wey many pipo go dey ask go front how June 12 fit become di new '''hand''' ova day for evri goment. |(bbc__21729, __no translation__)}}
 
# countries hand
 
#: {{ux|dv|But di 1951 Convention no spell out how countries go use take determine whether person wey dey seek refugee status for dia country meet di criteria, na countries '''hand''' dat one dey to determine am. |(bbc__22063, __no translation__)}}
 
# pastor hand
 
#: {{ux|dv|But fans begin para wen video wey pipo dey share for social media show say di pastor '''hand''' press di musician breast as im dey hold her. |(bbc__22687, __no translation__)}}
 
# goment hand
 
#: {{ux|dv|Ngom say dis fight no be di type wey dem fit leave for goment '''hand''' or international partners. |(bbc__72835, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im tink say if plenti pipo know about your wahala by say you put am for media, e fit move goment '''hand'''. |(bbc__59621, __no translation__)}}
 
# kidnapper hand
 
#: {{ux|dv|But some people still think say na correct thing say another Chibok girl don comot kidnapper '''hand''' go back dia house. |(bbc__23494, __no translation__)}}
 
# Bashir hand
 
#: {{ux|dv|But thousands of protesters still camp outside di Defence Ministry, dey demand make military rulers wey replace Bashir '''hand''' over power to civilians. |(bbc__23554, __no translation__)}}
 
# bank hand
 
#: {{ux|dv|CBN tell bank customers make dem no fear to report any mata wey don pass two weeks for any bank '''hand'''. |(bbc__24040, __no translation__)}}
 
# security people hand
 
#: {{ux|dv|Chief Horsfall say for di security people to still allow people wey suppose dey use cane pursue cow begin use AK-47 gun attack people inside di country, say security people '''hand''' dey inside. |(bbc__25300, __no translation__)}}
 
# goalkeeper Charles Swini hand
 
#: {{ux|dv|De Lions play beta dan for Comoros Island weh deh struggle for draw 1-1, but if de midfield and defence work beta, attack no work fain as na only deh shoot straight for goalkeeper Charles Swini e '''hand''' for first half. |(bbc__27319, __no translation__)}}
 
# rain hand
 
#: {{ux|dv|Dem also post photo dem of di kain scata-scata wey di state carri eye see for di rain '''hand''' on Monday. |(bbc__28213, __no translation__)}}
 
# oga presido hand
 
#: {{ux|dv|Dem fit recommend case but all di action dey for oga presido '''hand'''. |(bbc__29087, __no translation__)}}
 
# second hand clothes
 
#: {{ux|dv|Dem tok say dem dey import di second '''hand''' clothes and jackets and pipo wey no get money to enter boutique dey buy from dia '''hand'''. |(bbc__29888, __no translation__)}}
 
# hand gloves
 
#: {{ux|dv|Dey equally no wear '''hand''' gloves, boots and something to take to cover dia nose from dust. |(bbc__30221, __no translation__)}}
 
# hand basins
 
#: {{ux|dv|Di importers abi smugglers, pretend say na wash '''hand''' basins dey inside di ship. |(bbc__35247, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Customs Service say di smugglers carry di guns entre di country under pretence say na wash '''hand''' basins dem dey import. |(bbc__31082, __no translation__)}}
 
# group hand
 
#: {{ux|dv|She enta di militant group '''hand''' afta dem kidnap her comot her village for Borno state. |(bbc__88610, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Federal Government bin talk say na 101 girls be di total number of girls wey Boko Haram release but five of dem die for di group '''hand'''. |(bbc__31295, __no translation__)}}
 
# hand post
 
#: {{ux|dv|Di Nigerian International wey move go Everton dis summer from Arsenal come in for second half and almost score for im team, but im short hit di right '''hand''' post. |(bbc__32037, __no translation__)}}
 
# All Progressive Congress hand
 
#: {{ux|dv|Di PDP tok-tok pesin tok dis one as di party launch dia campaign council wit more than 150 members wey dia work go be to come up wit beta strategy to collect power from di ruling All Progressive Congress '''hand''' for 2019. |(bbc__32161, __no translation__)}}
 
# Kano Hisbah Board hand
 
#: {{ux|dv|Di case don enta Kano Hisbah Board '''hand''' |(bbc__33449, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
# wayo hand
 
#: {{ux|dv|Di officials chop suspension sake of say dem allegedly award contract of N25 billion wit wayo '''hand'''. |(bbc__36671, __no translation__)}}
 
 
 
# hand power
 
#: {{ux|dv|Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still '''hand''' power back to civilians. |(bbc__52375, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
# komot hand
 
#: {{ux|dv|wen dem tok sey dem wan komot '''hand''' as e bi for subsection of dis section, di paper wey dem for tok am go carry di exact date wey dem go komot '''hand'''/body. |(hildrights__1352, __no translation__)}}
 
  
 +
====Translations====
 +
* English: ''hand, control''
  
 +
===Verb===
 +
*Make dem give person something.
 +
:*{{ux|dv| E '''hand''' am di tings.|(He handed the things to him.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: hand
+
* English: ''hand''
:
 
 
 
===VERB===
 
 
 
# Sey dem give something
 
#:*{{ux|dv|E '''hand''' am di tings |(NSC_Ajede_2020,He gave him the things. )}}
 
 
 
* English: hand, give
 

Latest revision as of 17:43, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English hand

Pronunciation1

  • hând

Play Play

Pronunciation2

  • hân


Noun

  1. Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold someting.
    • Fire con burn dis my hand,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my hand.)
  2. When person get di power to talk as someting go take dey.
    • E dey people hand to choose.  — (jw__7602, __It's people's freedom to choose.)
    • Wetin dey do your husband no dey my hand.  — (NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)
    • Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still hand power back to civilians.  — (bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)
  3. Way wey de dey take measure tings.
    • Na one hand of rope I buy  — (It's a hand measurement of rope that I bought.)

Related forms

Translations

  • English: hand, control

Verb

  • Make dem give person something.
  • E hand am di tings.  — (He handed the things to him.)

Translations

  • English: hand