Difference between revisions of "hand"

 
(9 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''hand''
 
From: English ''hand''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation1===
* hánd
+
* hând
 
<sm2>Pcm-ng-hand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hand.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-hand.m.ogg</sm2>
  
 +
===Pronunciation2===
 +
* hân
 +
<sm2>Pcm-ng-hand2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-hand2.m.ogg</sm2>
  
===NOUN===
+
===Noun===
#Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings.
+
#Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold someting.
 
#:*{{ux|dv|Fire con burn dis my '''hand''', |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my '''hand'''.)}}
 
#:*{{ux|dv|Fire con burn dis my '''hand''', |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my '''hand'''.)}}
#Na sey person follow for something or join do something.
+
#When person get di power to talk as someting go take dey.  
 
#:*{{ux|dv|E dey people '''hand''' to choose. |(jw__7602, __It's people's freedom to choose.)}}
 
#:*{{ux|dv|E dey people '''hand''' to choose. |(jw__7602, __It's people's freedom to choose.)}}
#Wetin dem dey use dey measure tings.
+
#:*{{ux|dv|Wetin dey do your husband no dey my '''hand'''.|(NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)}}
#:*{{ux|dv|Na one hand of rope I buy|(NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought)}}
+
#:* {{ux|dv|Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still '''hand''' power back to civilians. |(bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)}}
#Wetin person fit control/hold.
+
# Way wey de dey take measure tings.
#:*{{ux|dv|Even my younger broder now wey want, wey dem give admission, mstchew hm na God '''hand''' di ting dey. |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__120, Even my younger brother now who wants... who was given admission, hm, it is in God's control)}}
+
#:*{{ux|dv|Na one '''hand''' of rope I buy|(It's a hand measurement of rope that I bought.)}}
#:*{{ux|dv|Na to protect Jehovah people, especially from Babylon '''hand'''. |(jw__42768, It's to protect Jehovah's people especially from Babylon's hold)}}
+
====Related forms====
 +
* [[hand work]], [[comot hand]]
  
====Derived forms====
+
====Translations====
# hand work
+
* English: ''hand, control''
#: {{ux|dv|When you learn work, '''hand''' work,… |(NST_cleaned__13967, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|all of us na your '''hand''' work.’— Isa. |(jw__5710, __no translation__)}}
 
 
 
# hand basin
 
#: {{ux|dv|I dey enter shower quick-quick‚ once every three days‚ and for the rest  I dey wash inside '''hand''' basin. |(bbc__3358, __no translation__)}}
 
# iron hand
 
#: {{ux|dv|I really give di military and police order to use iron '''hand'''. |(bbc__3986, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di former Sudan president enta power for 1989, im rule one of Africa largest country until 2011- di year wey South Sudan break out with iron '''hand'''. |(bbc__34679, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
# hand sign
 
#: {{ux|dv|Di 'OK' '''hand''' sign don become di latest hate symbol according to new report by di Anti-Defamation League . |(bbc__30274, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di ADL, di link of di OK '''hand''' sign to white nationalism bin start as fake news wey some users of one website 4chan, wey lie say di sign get links to white supremacy. |(bbc__11734, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
# wayo hand
 
#: {{ux|dv|Di officials chop suspension sake of say dem allegedly award contract of N25 billion wit wayo '''hand'''. |(bbc__36671, __no translation__)}}
 
 
 
# hand power
 
#: {{ux|dv|Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still '''hand''' power back to civilians. |(bbc__52375, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
# komot hand
 
#: {{ux|dv|wen dem tok sey dem wan komot '''hand''' as e bi for subsection of dis section, di paper wey dem for tok am go carry di exact date wey dem go komot '''hand'''/body. |(hildrights__1352, __no translation__)}}
 
  
 +
===Verb===
 +
*Make dem give person something.
 +
:*{{ux|dv| E '''hand''' am di tings.|(He handed the things to him.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: hand
+
* English: ''hand''
:
 
 
 
===VERB===
 
 
 
# Sey dem give something
 
#:*{{ux|dv|E '''hand''' am di tings |(NSC_Ajede_2020,He gave him the things. )}}
 
 
 
* English: hand, give
 

Latest revision as of 17:43, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English hand

Pronunciation1

  • hând

Play Play

Pronunciation2

  • hân


Noun

  1. Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold someting.
    • Fire con burn dis my hand,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my hand.)
  2. When person get di power to talk as someting go take dey.
    • E dey people hand to choose.  — (jw__7602, __It's people's freedom to choose.)
    • Wetin dey do your husband no dey my hand.  — (NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)
    • Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still hand power back to civilians.  — (bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)
  3. Way wey de dey take measure tings.
    • Na one hand of rope I buy  — (It's a hand measurement of rope that I bought.)

Related forms

Translations

  • English: hand, control

Verb

  • Make dem give person something.
  • E hand am di tings.  — (He handed the things to him.)

Translations

  • English: hand