Difference between revisions of "hand"

 
(8 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''hand''
 
From: English ''hand''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation1===
* hánd
+
* hând
 
<sm2>Pcm-ng-hand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hand.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-hand.m.ogg</sm2>
  
 +
===Pronunciation2===
 +
* hân
 +
<sm2>Pcm-ng-hand2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-hand2.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold or measure tings.
+
#Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold someting.
 
#:*{{ux|dv|Fire con burn dis my '''hand''', |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my '''hand'''.)}}
 
#:*{{ux|dv|Fire con burn dis my '''hand''', |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my '''hand'''.)}}
#When person get di power to control or do something.
+
#When person get di power to talk as someting go take dey.  
 
#:*{{ux|dv|E dey people '''hand''' to choose. |(jw__7602, __It's people's freedom to choose.)}}
 
#:*{{ux|dv|E dey people '''hand''' to choose. |(jw__7602, __It's people's freedom to choose.)}}
 
#:*{{ux|dv|Wetin dey do your husband no dey my '''hand'''.|(NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)}}
 
#:*{{ux|dv|Wetin dey do your husband no dey my '''hand'''.|(NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)}}
#: {{ux|dv|Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still '''hand''' power back to civilians. |(bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)}}
+
#:* {{ux|dv|Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still '''hand''' power back to civilians. |(bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)}}
#Wetin dem dey use dey measure tings.
+
# Way wey de dey take measure tings.  
#:*{{ux|dv|Na one hand of rope I buy|(NSC_Ajede_2020, It's a hand measurement of rope that I bought.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na one '''hand''' of rope I buy|(It's a hand measurement of rope that I bought.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[hand work]], [[comot hand]]
 
* [[hand work]], [[comot hand]]
#: {{ux|dv|When you learn work, '''hand''' work,… |(NST_cleaned__13967, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|all of us na your '''hand''' work.’— Isa. |(jw__5710, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
 
 
 
 
 
# komot hand
 
#: {{ux|dv|wen dem tok sey dem wan komot '''hand''' as e bi for subsection of dis section, di paper wey dem for tok am go carry di exact date wey dem go komot '''hand'''/body. |(hildrights__1352, __no translation__)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''hand, control''
 
* English: ''hand, control''
  
===VERB===
+
===Verb===
 
+
*Make dem give person something.
# Sey dem give something
+
:*{{ux|dv| E '''hand''' am di tings.|(He handed the things to him.)}}  
#:*{{ux|dv|E '''hand''' am di tings |(NSC_Ajede_2020,He gave him the things. )}}  
+
====Translations====
 
+
* English: ''hand''
* English: hand, give
 

Latest revision as of 17:43, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English hand

Pronunciation1

  • hând

Play Play

Pronunciation2

  • hân


Noun

  1. Part of person body wey join shoulder wey person fit use hold someting.
    • Fire con burn dis my hand,  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__3, Fire burnt this my hand.)
  2. When person get di power to talk as someting go take dey.
    • E dey people hand to choose.  — (jw__7602, __It's people's freedom to choose.)
    • Wetin dey do your husband no dey my hand.  — (NSC_2021, I have no control over what your husband is passing through.)
    • Army chiefs say dem dey comot criminals wey dey inside di ruling party Zany-PF, but dem go still hand power back to civilians.  — (bbc__52375, Chief of Army said they will let go of criminals who are part of the ruling party Zany-PF, but power will still be handed over to the civilians.)
  3. Way wey de dey take measure tings.
    • Na one hand of rope I buy  — (It's a hand measurement of rope that I bought.)

Related forms

Translations

  • English: hand, control

Verb

  • Make dem give person something.
  • E hand am di tings.  — (He handed the things to him.)

Translations

  • English: hand