Difference between revisions of "happen"

Line 75: Line 75:
 
#: {{ux|dv|Twitter/Ana3rabeya We don dey wait for dis to '''happen''' since. |(bbc__96332, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Twitter/Ana3rabeya We don dey wait for dis to '''happen''' since. |(bbc__96332, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say UN di still ask foment permission for kam shine eye for weti di '''happen''' de two regions. |(bbc__14026, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say UN di still ask foment permission for kam shine eye for weti di '''happen''' de two regions. |(bbc__14026, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
 
* [[sey happen|sey happen]]
 
 
#: {{ux|dv|E be like sey someting dey happen to us anytime wey we go market. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__63, It's like something is happening to us whenever we go to the market.)}}
 
#: {{ux|dv|To travel is very easy, but now, tins just dey like sey nothing dey happen. |(LAG_07_Johns-Biography_MG__9, Traveling is very easy, but nowadays, it's like nothing is happening.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:10, 7 February 2021

Naija

Alternative forms

  • happun

Etymology

From: English happen

Pronunciation

  • ˈhæpən

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 94
  • Frequency rank in NSC treebank: 144
  • Frequency in raw corpus: 4713
  • Frequency rank in raw corpus: 84

Verb

As someting take de dey :

  1. Wetin happen  — (bbc__99448, __no translation__)
    Wetin happen,  — (ONI_14_Girlfriends_DG__35, What happened ?)
  2. obl:arg (frequency:226)
    happen to am.  — (human_rights__142, __no translation__)
    Happen to people.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__7, It happened to people.)
  3. aux (frequency:214)
    Wetin go happen,  — (ENU_12_Social-Life_DG__213, What will happen ?)
    Wetin dey happen,  — (JOS_35_We-Dey-Waka_M__57, What is happening ?)
  4. mark (frequency:110)
    E no take long to happen.  — (jw__9221, __no translation__)
    See one thing wey happen.  — (jw__28953, __no translation__)
  5. nsubj (frequency:104)
    nothing happen.  — (bbc__26994, __no translation__)
    Something happen.  — (jw__44346, __no translation__)
  6. aux-mark (frequency:104)
    Wetin you tink sey dey happen,  — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__42, What do you think is happening ?)
    Other things wey dey happen na:  — (bbc__79574, __no translation__)
  7. advcl (frequency:57)
    Wetin happen as e dey go for road?  — (jw__30737, __no translation__)
    Wetin happen when Jesus dey the temple?  — (jw__42298, __no translation__)
  8. obl:mod (frequency:35)
    Because Jesus talk wetin happen that time.  — (jw__27576, __no translation__)
    As e be, di election suppose happen tomorrow.  — (bbc__17052, __no translation__)
  9. advmod (frequency:31)
    Na im happen so.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__6, It happened so.)
    Aha X, what happen here na?  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__69, Aha, X, what happened here ?)
  10. aux-dep (frequency:18)
    But wetin don dey happen because of this one?  — (jw__42673, __no translation__)
    EFCC wan fight corruption 'like wetin never happen before'  — (bbc__45944, __no translation__)
  11. dep-mark (frequency:18)
    Historic event wey happen dia?  — (bbc__56027, __no translation__)
    And the things wey happen because of wetin e do, bad well well.  — (jw__48124, __no translation__)
  12. dep (frequency:17)
    No be just wetin happen before.  — (jw__26948, __no translation__)
    Wetin happen for ontop the mountain?  — (jw__42235, __no translation__)
  13. obj (frequency:12)
    And to arrange dem as e take happen one by one.  — (jw__32730, __no translation__)
    wetin happen wetin happen?in fact e be like say I no read for dat test  — (deuber__1495, __no translation__)
  14. ccomp (frequency:7)
    Wetin we learn from wetin happen to apostle Paul for Philippi?  — (jw__43206, __no translation__)
    Wetin happen wey im still dey for street dey, dey beg for money?  — (NST_cleaned__12181, __no translation__)
  15. cc-nsubj (frequency:5)
    You know but nothing happen.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__167, You know but, nothing happened.)
    But something happen wey for make dem no be friend again.  — (jw__5529, __no translation__)
  16. mark-obj (frequency:5)
    We sidon put all di information of every attack wey happen one by one.  — (bbc__98355, __no translation__)
    As e be sey na like thirty small, small pikin dem, school children, na im die for inside one motor accident wey happen for di north side of Tanzania.  — (WAZL_12_Chibok-Girls_M__21, It happened that about thirty small children, school children, they were the ones who died in one motor accident that happened at the north side of Tanzania.)
  17. aux-obj (frequency:4)
    Kai e be like sey na wetin go happen be dat o.  — (KAD_29_Boys-Talk_DG__34, Ah, it seems that is what will happen.)
    According to avoid di gbege, wey dem suspect e for happen follo di waka-waka.  — (ja102__313, __no translation__)
  18. det (frequency:2)
    Even wit de dialogue weh e di go on, kontri pipo for de two regions celebrate dia independence laik say notin di happen.  — (bbc__47823, __no translation__)
    Anglophone crisis no longer bi for wuna level, make President Biya start dis shiddon tok weh deh di singam and notin di happen for ground, de pipo tell de commission.  — (bbc__392, __no translation__)
  19. dep-obj (frequency:2)
    Twitter/Ana3rabeya We don dey wait for dis to happen since.  — (bbc__96332, __no translation__)
    E say UN di still ask foment permission for kam shine eye for weti di happen de two regions.  — (bbc__14026, __no translation__)

Synonyms

  • happun 0.76 2123, cause 0.58 1775, do 0.55 21672, repeat 0.48 117, affect 0.47 1028, worse 0.47 180, tension 0.46 144, scatter 0.46 441, herdsmen 0.45 655

Antonyms

  • happun 0.76 2123, cause 0.58 1775, do 0.55 21672, repeat 0.48 117, affect 0.47 1028, worse 0.47 180, tension 0.46 144, scatter 0.46 441, herdsmen 0.45 655

Translations

  • English: happen