Difference between revisions of "hear"

Line 15: Line 15:
 
#:* {{ux|dv| De no go allow dem to '''hear''' am. |(IBA_18_Money-Wahala_M__29, They won't be allowed to listen to it.)}}
 
#:* {{ux|dv| De no go allow dem to '''hear''' am. |(IBA_18_Money-Wahala_M__29, They won't be allowed to listen to it.)}}
 
# Make person dey [[follow]] wetin dem dey tell am.
 
# Make person dey [[follow]] wetin dem dey tell am.
#:*{{ux|dv|I don tell am, e no go '''hear'''. | (NSC_Tella_2020, I have told him, he won't obey.)}}
+
#:*{{ux|dv|I don tell am, e no go '''hear'''. | (NSC_2020, I have told him, he won't obey.)}}
 
# Make person suffer.
 
# Make person suffer.
#:* {{ux|dv| If you no put mouth for dem, you go '''hear''' am o. |(NSC_Tella_2020, If you don't support them, you will be dealt with.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you no put mouth for dem, you go '''hear''' am o. |(NSC_2020, If you don't support them, you will be dealt with.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[hear ween]]
 
* [[hear ween]]

Revision as of 17:08, 24 September 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: hear

Pronunciation

  • híɛ̀

Play Play

Verb

  1. Make person feel di sound or voice of someting for ear.
    • Na only you fit hear.  — (jw__4877, You are the only one who can hear.)
    • De no go allow dem to hear am.  — (IBA_18_Money-Wahala_M__29, They won't be allowed to listen to it.)
  2. Make person dey follow wetin dem dey tell am.
    • I don tell am, e no go hear.  —  (NSC_2020, I have told him, he won't obey.)
  3. Make person suffer.
    • If you no put mouth for dem, you go hear am o.  — (NSC_2020, If you don't support them, you will be dealt with.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: hear, listen, obey,