Difference between revisions of "hear"
TellaSamson (talk | contribs) |
(→Verb) |
||
(18 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | + | ===Alternative forms=== | |
+ | * [[hia]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''hear'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * híɛ̀ |
<sm2>Pcm-ng-hear.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hear.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-hear.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hear.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make person feel di sound or voice of someting for ear. | |
− | # | + | #:* {{ux|dv| Na only you fit '''hear'''. |(jw__4877, You are the only one who can hear.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| De no go allow dem to '''hear''' am. |(IBA_18_Money-Wahala_M__29, They won't be allowed to listen to it.)}} |
− | #: {{ux|dv|De no go allow dem to '''hear''' am. |(IBA_18_Money-Wahala_M__29, They | + | # Make person dey [[follow]] wetin dem dey tell am. |
− | + | #:*{{ux|dv|I don tell am, e no go '''hear'''. | (I have told him, he won't obey.)}} | |
− | + | # Make person suffer. | |
− | ==== | + | #:* {{ux|dv| If you no put mouth for dem, you go '''hear''' am o. |(If you don't support them, you will be dealt with.)}} |
− | * [[hear | + | ====Related form==== |
− | + | * [[hear ween]] | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[hear word]] |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''hear, listen, obey,'' |
Latest revision as of 13:34, 2 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: hear
Pronunciation
- híɛ̀
Verb
- Make person feel di sound or voice of someting for ear.
- Na only you fit hear. — (jw__4877, You are the only one who can hear.)
- De no go allow dem to hear am. — (IBA_18_Money-Wahala_M__29, They won't be allowed to listen to it.)
- Make person dey follow wetin dem dey tell am.
- I don tell am, e no go hear. — (I have told him, he won't obey.)
- Make person suffer.
- If you no put mouth for dem, you go hear am o. — (If you don't support them, you will be dealt with.)
Related form
Synonyms
Translations
- English: hear, listen, obey,