Difference between revisions of "hear"

Line 6: Line 6:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* íà
+
* híɛ̀
 
<sm2>Pcm-ng-hear.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hear.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hear.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-hear.m.ogg</sm2>
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 19:50, 1 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: hear

Pronunciation

  • híɛ̀

Play Play

Verb

  • Make person feel di sound or voice of someting for ear.
  • Na only you fit hear.  — (jw__4877, You are the only one who can hear.)
  • De no go allow dem to hear am.  — (IBA_18_Money-Wahala_M__29, They won't be allowed to listen to it.)
  • Make person dey follow wetin dem dey tell am.
I don tell am, e no go hear.  —  (NSC_Tella_2020, I have told him, he won't obey.)
  • Make person suffer.
If you no put mouth for dem, you go hear am o.  — (NSC_Tella_2020, If you don't support them, you will be dealt with.)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: hear, listen, obey,