hear
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: hear
Pronunciation
- híɛ̀
Verb
- Make person feel di sound or voice of someting for ear.
- Na only you fit hear. — (jw__4877, You are the only one who can hear.)
- De no go allow dem to hear am. — (IBA_18_Money-Wahala_M__29, They won't be allowed to listen to it.)
- Make person dey follow wetin dem dey tell am.
- I don tell am, e no go hear. — (NSC_Tella_2020, I have told him, he won't obey.)
- Make person suffer.
- If you no put mouth for dem, you go hear am o. — (NSC_Tella_2020, If you don't support them, you will be dealt with.)
Related form
Synonyms
Translations
- English: hear, listen, obey,