Difference between revisions of "hear ween"
(→Verb) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
* Make person see suffer well well. | * Make person see suffer well well. | ||
− | :* {{ux|dv| If im come late, e go '''hear ween'''.|( | + | :* {{ux|dv| If im come late, e go '''hear ween'''.|(If he comes late, he will be disciplined.)}} |
* Make person see suffer [[well well]]. | * Make person see suffer [[well well]]. | ||
− | :* {{ux|dv| I remember when I dey find work, I '''hear ween'''.|( | + | :* {{ux|dv| I remember when I dey find work, I '''hear ween'''.|(I remember when I was still without a job, it was quite rough indeed.)}} |
− | :* {{ux|dv| I '''hear ween''' when I born my last pikin.|( | + | :* {{ux|dv| I '''hear ween''' when I born my last pikin.|(I had a very difficult labour when I had my last baby.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 13:36, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English: hear and ween unknown
Pronunciation
- hjɛ́wĩ̂
Verb phrase
- Make person see suffer well well.
- If im come late, e go hear ween. — (If he comes late, he will be disciplined.)
- Make person see suffer well well.
- I remember when I dey find work, I hear ween. — (I remember when I was still without a job, it was quite rough indeed.)
- I hear ween when I born my last pikin. — (I had a very difficult labour when I had my last baby.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: suffer