suffer

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: suffer.

Pronunciation

  • sɔ́fà

Play Play

Noun

  • Na sey someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
  • Di suffer don too much well, well.  — (ONI_23_Things-Don-Cost_DG__131, The suffering is unbearable.)
  • People wey survive ebola for Sierra Leone don dey suffer new suffer, dem call am human rights violation.  — (bbc__81025, Survivors of ebola in Sierra Leone are now plagued by another problem known as human rights violation.)
  • From that time, the kind suffer wey we dey suffer now don pass wetin we fit use mouth talk.  — (jw__20686, From that point on, we experienced suffering that is beyond describing.)

Related forms

Translations

  • English: suffering


Verb

  1. Make someting no balance for person or someting life or sey someting dey hard for am.
    • We dey here dey suffer.  — (ONI_01_Salary-Wahala_M__62, We are suffering here.)
    • Come suffer di way me I dey suffer.  — (NST_cleaned__14046, Come and have a taste of hardship the way I have.)
    • Na di consumers na dem dey suffer dis thing.  — (deuber__1303, The consumers are the ones experiencing the particular issue.)
  2. Make person make someting hard for anoder person.
    • Im bin me sey im go suffer am. I even tink sey im bin dey play. Dat guy mind dey back, to God!  —  She/he had told me that he was going to make things really hard for him. I even thought she/he was joking. That guy is wicked, I swear it.)
    • If person tell me sey papa wey born me go suffer me, I no go believe. You see this life, just take am as you see am.  — (If someone had told me that my own father will make things really hard for me, I won't have believed. In this life, just take things as they happen.)
    • Dem no go torture or suffer any pikin.  — (They will not torture or put any child through pain.)


Antonyms

Translations

  • English: suffer, abuse, maltreat, hardship