hear ween

Revision as of 18:24, 5 September 2021 by 160.152.86.91 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English: hear and ween unknown

Pronunciation

  • hjɛ́wĩ̂

Play


Verb

  • Make person deal wit person.
  • If im come late, e go hear wen  — (NSC_Tella_2020, If he comes late, he will be diciplined.)
  • I remember when I dey find work, I hear wen  — (NSC_Legbeti_2021, I remember when I was still without a job, it was quite rough indeed.)
  • I hear wen when I born my last pikin  — (NSC_Legbeti_2021, I had a very difficult labor when I had my last baby.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: suffer or difficulties