Difference between revisions of "heavyduty"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* ''heavy duty''
+
* [[heavy duty]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From:English heavy-duty
+
From:English ''heavy'' and ''duty''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 11: Line 11:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#na when woman be orobo come get big breast and Ikebe  join.
+
# Woman wey im [[ikebe]] and breast big well well.  
#:* {{ux|dv|Di babe na '''heavyduty''' o.|(Egbokhare_2020. The lady is bursty and bossomly )}}   
+
#:* {{ux|dv|Di babe na '''heavyduty''' o.|(Egbokhare_2020, The lady is voluptuous. )}}   
#:* {{ux|dv|I dey sorry for Chuks, im wey [[tirinrin]] go marry '''heavyduty'''.|(Legbeti_2020. Funny but Chuks who is slimbuilt has gone ahead to marry a fat bursty and bossomly lady.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey sorry for Chuks, im wey [[tirinrin]] go marry '''heavyduty'''.|(Legbeti_2020, I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really slim.)}}
#na wetin strong, tick and get power to carry anyting.
+
#Wetin strong con get power to carry someting.
 
#:* {{ux|dv|Di new water tank wey dem buy for water na '''heavyduty'''.(NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)}}
 
#:* {{ux|dv|Di new water tank wey dem buy for water na '''heavyduty'''.(NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''A very bursty, bossomly and fat woman'' ''durable''
+
* English: ''voluptuous'', ''durable''

Revision as of 11:57, 1 June 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English heavy and duty

Pronunciation

  • hɛ́vídūtì

Play Play

Adjective

  1. Woman wey im ikebe and breast big well well.
    • Di babe na heavyduty o.  — (Egbokhare_2020, The lady is voluptuous. )
    • I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty.  — (Legbeti_2020, I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really slim.)
  2. Wetin strong con get power to carry someting.
    • Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty.(NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)  — {{{3}}}

Translations

  • English: voluptuous, durable