Difference between revisions of "heavyduty"

Line 13: Line 13:
 
# Woman wey im [[ikebe]] and breast big well well.  
 
# Woman wey im [[ikebe]] and breast big well well.  
 
#:* {{ux|dv|Di babe na '''heavyduty''' o.|(Egbokhare_2020, The lady is voluptuous. )}}   
 
#:* {{ux|dv|Di babe na '''heavyduty''' o.|(Egbokhare_2020, The lady is voluptuous. )}}   
#:* {{ux|dv|I dey sorry for Chuks, im wey [[tirinrin]] go marry '''heavyduty'''.|(Legbeti_2020, I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really slim.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey sorry for Chuks, im wey [[tirinrin]] go marry '''heavyduty'''.|(Legbeti_2020, I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)}}
 
#Wetin strong con get power to carry someting.
 
#Wetin strong con get power to carry someting.
 
#:* {{ux|dv|Di new water tank wey dem buy for water na '''heavyduty'''.|(NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)}}
 
#:* {{ux|dv|Di new water tank wey dem buy for water na '''heavyduty'''.|(NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)}}

Revision as of 11:58, 1 June 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English heavy and duty

Pronunciation

  • hɛ́vídūtì

Play Play

Adjective

  1. Woman wey im ikebe and breast big well well.
    • Di babe na heavyduty o.  — (Egbokhare_2020, The lady is voluptuous. )
    • I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty.  — (Legbeti_2020, I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)
  2. Wetin strong con get power to carry someting.
    • Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty.  — (NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)

Translations

  • English: voluptuous, durable