Difference between revisions of "heavyduty"
Line 11: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
+ | #Wetin strong con get power to carry someting wey heavy. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Di new water tank wey dem buy for water na '''heavyduty'''.|(The new water tank is solid.)}} | ||
# Woman wey im [[ikebe]] and breast big well well. | # Woman wey im [[ikebe]] and breast big well well. | ||
#:* {{ux|dv|Di babe na '''heavyduty''' o.|(The lady is voluptuous.)}} | #:* {{ux|dv|Di babe na '''heavyduty''' o.|(The lady is voluptuous.)}} | ||
#:* {{ux|dv|I dey sorry for Chuks, im wey [[tirinrin]] go marry '''heavyduty'''.|(I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)}} | #:* {{ux|dv|I dey sorry for Chuks, im wey [[tirinrin]] go marry '''heavyduty'''.|(I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)}} | ||
− | + | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''voluptuous'', ''durable'' | * English: ''voluptuous'', ''durable'' |
Latest revision as of 21:32, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From:English heavy and duty
Pronunciation
- hɛ́vídútì
Adjective
- Wetin strong con get power to carry someting wey heavy.
- Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty. — (The new water tank is solid.)
- Woman wey im ikebe and breast big well well.
- Di babe na heavyduty o. — (The lady is voluptuous.)
- I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty. — (I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)
Translations
- English: voluptuous, durable