heavyduty

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English heavy and duty

Pronunciation

  • hɛ́vídūtì

Play Play

Adjective

  1. Woman wey im ikebe and breast big well well.
    • Di babe na heavyduty o.  — (Egbokhare_2020, The lady is voluptuous. )
    • I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty.  — (Legbeti_2020, I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really slim.)
  2. Wetin strong con get power to carry someting.
    • Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty.  — (NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)

Translations

  • English: voluptuous, durable