heavyduty
Naija
Alternative forms
Etymology
From:English heavy and duty
Pronunciation
- hɛ́vídūtì
Adjective
- Woman wey im ikebe and breast big well well.
- Di babe na heavyduty o. — (Egbokhare_2020, The lady is voluptuous. )
- I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty. — (Legbeti_2020, I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)
- Wetin strong con get power to carry someting.
- Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty. — (NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)
Translations
- English: voluptuous, durable