heavyduty

Revision as of 17:12, 24 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adjective)

Naija

Alternative forms

Etymology

From:English heavy and duty

Pronunciation

  • hɛ́vídútì

Play Play

Adjective

  1. Woman wey im ikebe and breast big well well.
    • Di babe na heavyduty o.  — (Egbokhare_2020, The lady is voluptuous.)
    • I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty.  — (NSC_2020, I pity for Chuks, he is married to a voluptuous woman despite being really thin.)
  2. Wetin strong con get power to carry someting.
    • Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty.  — (NSC_2020. The new water tank is solid.)

Translations

  • English: voluptuous, durable