heavyduty

Revision as of 15:55, 24 November 2020 by 154.66.42.119 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

  • heavy duty

Etymology

From:English heavy-duty

Pronunciation

  • hɛ́vídūtì

Play Play

Adjective

  1. na when woman be orobo come get big breast and Ikebe join.
    • Di babe na heavyduty o.  — (Egbokhare_2020. The lady is bursty and bossomly )
    • I dey sorry for Chuks, im wey tirinrin go marry heavyduty.  — (Legbeti_2020. Funny but Chuks who is slimbuilt has gone ahead to marry a fat bursty and bossomly lady.)
  2. na wetin strong, tick and get power to carry anyting.
    • Di new water tank wey dem buy for water na heavyduty.(NSC_Legbeti _2020. The new water tank is solid)  — {{{3}}}

Translations

  • English: A very bursty, bossomly and fat woman durable