hegoat

Revision as of 17:42, 27 November 2020 by 154.66.45.183 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • he-goat

Etymology

From: English he and goat

Pronunciation

  • hígôt

Play Play

Noun

  1. Na male goat
    • Na hegoat e buy.  — (Egbokhare_2020, He bought a male goat.)
  2. Insult wey de dey tell man wey dey followfollow woman.
    • You be hegoatǃ  — (Legbeti_2020, You are a billy goat!)
    • Di man na confirm hegoatǃ  — (Legbeti_2020, The man is lecherous!)

Translations

  • English: a male goat, lecherous