here
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English here
Pronunciation
- híɛ̀
Adverb
Place wey person dey or wey someting dey happen now now.
- We go dey here again next time same station. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__309, We shall here again same time, same place.)
- And eh we really dey appreciate your presence right here for inside eh we studio. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__232, And eh, we really appreciate your presence right here in our studio.)
Antonyms
Translations
- English: here