here

Revision as of 20:11, 1 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Adverb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English here

Pronunciation

  • híɛ̀

Play Play

Adverb

  • Place wey person dey or wey someting dey happen now now.
  • We go dey here again next time same station.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__309, We shall here again same time, same place.)
  • And eh we really dey appreciate your presence right here for inside eh we studio.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__232, And eh, we really appreciate your presence right here in our studio.)

Antonyms

Translations

  • English: here