him

Naija

Etymology

From English: him

Pronunciation

  • hîm

Play Play

Pronoun

  • Na word we de dey use show sey na man de dey talk about.
  • Him no dey hear word at all.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He doesn't listen at all.)
  • Him and her no dey talk again o!  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, She doesn't talk to him again.)

Synonym

Antonym

Translation

English: him