Difference between revisions of "hole"

 
(10 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* hol
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''hole''
 
From: English ''hole''
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-hole.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hole.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hole.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hole.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1964
 
* Frequency in raw corpus: 104
 
* Frequency rank in raw corpus: 2026
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na space wey fit round or be any shape and go inside small or big well well wey de dey for ground or any place.
+
* Na space wey de dey for someting.
#:*{{ux|dv|Di pot get '''hole''' for under. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)}}
+
:*{{ux|dv|Di pot get '''hole''' for under. |(BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)}}
#:*{{ux|dv|We talk about different proverbs, push different '''hole''' to the matter. |(NST_cleaned__41207, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one '''hole''' for her ear. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)}}
#:*{{ux|dv|E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one '''hole''' for her ear. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)}}
+
:*{{ux|dv|Na round '''hole''' for side of one hill them dey follow enter the shrine. |(katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)}}
#:*{{ux|dv|Na one small '''hole''' somewhere dem use enta to escape. |(bbc__1218, They used a narrow opening they found as escape route.)}}
+
:*{{ux|dv|For there, dem come tell me sey make I dig '''hole''' wey soldiers go dey hide as dem dey fight war. |(jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)}}
#:*{{ux|dv|Dem drag am, come throwey am inside one deep '''hole'''. |(jw__27936, H/She was dragged and thrown into a pit.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na round '''hole''' for side of one hill them dey follow enter the shrine. |(katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)}}
 
#:*{{ux|dv|For there, dem come tell me sey make I dig '''hole''' wey soldiers go dey hide as dem dey fight war. |(jw__15717, I was told to dig manholes for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)}}
 
#:*{ux|dv|Na so di motor tumble as e take speed enter di '''hole''' wey de for [[highway]].|(NSC_Abonyi_2021, The vehicle somersaulted  after it ran into a pothole on highway at full speed.)}}
 
#Na di space wey woman take dey piss, sex and born pikin.
 
#:*{{ux|dv|E dey use im '''hole''' for money.|(Egbokhare_2021, She is a prostitute.)}}
 
#:*{ux|dv|Life don spoil sotay some men no dey take [[eye]] woman make dey reason how de go enter di woman '''hole'' even if na their own pikin.|(NSC_Abonyi_2021, Moral decadence has reached an all time low to the extent that some men get so randy and have incestuous relations.)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[pothole]]
 
* [[pothole]]
 +
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
*  [[ground]]
 
*  [[ground]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''hole'', ''pothole'', ''vagina''
+
* English: ''hole'', ''pothole'',

Latest revision as of 10:00, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: English hole

Pronunciation

Play Play

Noun

  • Na space wey de dey for someting.
  • Di pot get hole for under.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)
  • E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one hole for her ear.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)
  • Na round hole for side of one hill them dey follow enter the shrine.  — (katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)
  • For there, dem come tell me sey make I dig hole wey soldiers go dey hide as dem dey fight war.  — (jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: hole, pothole,