Difference between revisions of "hole"

 
Line 15: Line 15:
 
:*{{ux|dv|For there, dem come tell me sey make I dig '''hole''' wey soldiers go dey hide as dem dey fight war. |(jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)}}
 
:*{{ux|dv|For there, dem come tell me sey make I dig '''hole''' wey soldiers go dey hide as dem dey fight war. |(jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[pothole]],
+
* [[pothole]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Latest revision as of 10:00, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: English hole

Pronunciation

Play Play

Noun

  • Na space wey de dey for someting.
  • Di pot get hole for under.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)
  • E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one hole for her ear.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)
  • Na round hole for side of one hill them dey follow enter the shrine.  — (katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)
  • For there, dem come tell me sey make I dig hole wey soldiers go dey hide as dem dey fight war.  — (jw__15717, I was told to make dugouts for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: hole, pothole,