Difference between revisions of "hot"

Line 15: Line 15:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
#Na as someting take get correct [[temperature]] wey be as fire dey be.
+
#Na as someting or person take get correct [[temperature]] wey be as fire dey be.
 
#:*{{ux|dv|Di weather dey '''hot'''.|(Egbokhare_2021, The weather is hot.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di weather dey '''hot'''.|(Egbokhare_2021, The weather is hot.)}}
#: {{ux|dv|Because sulphiric acid, e dey '''hot''' well, well. |(LAG_37_Soap-Making_MG__46, Because sulfuric acid is a very strong acid.)}}
+
#:*{{ux|dv|For dry season when every where dey '''hot''' for Israel, many months fit pass and rain fit no fall. |(jw__6851, Many months go by without rains during the very hot dry season in Israel.)}}
#: {{ux|dv|Hope sey di night vigil dey '''hot''' well, well. |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__180, Hope that the vigil is exciting.)}}
+
#:*{{ux|dv|Jos dey cold, Cross River dey '''hot'''. |(JOS_13_Current-Interests_M__13, Jos is cold, Cross River is hot.)}}
#: {{ux|dv|But now like dis, as e dey '''hot''' like dis, you go give me part of your own salary small. |(NST_cleaned__12574, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Bodi wey '''hot''', cold and headaches na di first signs of malaria. |(bbc__20304, High temperature, cold and headaches are the tell tale signs of malaria.)}}
#: {{ux|dv|For dry season when every where dey '''hot''' for Israel, many months fit pass and rain fit no fall. |(jw__6851, __no translation__)}}
+
#Na as someting, somewhere or person take dey get [[ginger]].
#: {{ux|dv|As e dey '''hot''' for Twitter so, BBC News Pidgin follow some former housemates talk to share dia mind who dem tink say go win am. |(bbc__17079, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Hope sey di night vigil dey '''hot''' well, well. |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__180, We hope that the vigil is quite exciting.)}}
#: {{ux|dv|Di health-centre for Rann dey operate wit support from di ICRC wia one military base dey protect 80,000 refugees for over nine years wen di north east begin '''hot''' on top insecurity wahala. |(bbc__35154, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|As tins begin '''hot''' and '''hot''' for market women dem, dem gree among diasef say di only panadol wey fit block dia headache na protest, and na di Abeokuta Women's Union dem feel fit lead dem. |(bbc__17465, When the tension began mounting for the market women, they agreed among themselves that the panacea was protest and the Abeokuta Women's Union are the ones to take the lead.)}}
# mark (frequency:4)
+
 
#: {{ux|dv|Bodi wey '''hot''', cold and headaches na di first signs of malaria |(bbc__20304, __no translation__)}}
+
===Noun===
#: {{ux|dv|Alright very quickly, make we carry dey ahead, ahead for anoder matter wey dey '''hot'''. |(WAZK_03_English-Football-Cup_M__1, Alright, very quickly, let us move ahead, ahead to another matter that is trending.)}}
+
Na local drink wey be [[gin]].
# conj (frequency:3)
+
#:*{{ux|dv|You come go dey swallow Codine with '''hot''' and [[kaikai]], heh, and you say you no wan die. Oga abeg. |(deuber__6142, You are taking codeine with gin and the local brew and yet you say you do want to live. Please spare me sir.)}}
#: {{ux|dv|'''Hot''', '''hot''', comot. |(IBA_10_Recession_DG__171, Hit and go.)}}
 
#: {{ux|dv|As tins begin '''hot''' and '''hot''' for market women dem, dem gree among diasef say di only panadol wey fit block dia headache na protest, and na di Abeokuta Women's Union dem feel fit lead dem. |(bbc__17465, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|My mind dey '''hot''' sey okay yes today, person go get some entertainment after di hard days work wey person don do, dey hussle for money for dis country wey be sey everything hard. |(NST_cleaned__20350, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|AMVCA 2018: Three tins wey you fit don miss for dis year award Wizkid Fever and Tiwa Savage '''hot''' sotey e dey make pipo stew Tiwa Savage don become first woman to win MTV Best African Act |(bbc__10780, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Jos dey cold, Cross River dey '''hot'''. |(JOS_13_Current-Interests_M__13, Jos is cold, Cross River is hot.)}}
 
#: {{ux|dv|When you put your hand under, you will see di engine '''hot'''. |(KAD_12_Mechanic-At-Work_MG__23, If you put your hand under the car, you can feel that the engine is hot.)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|go allow am '''hot''' small. |(NST_cleaned__36229, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you add red oil, you go allow am mstchew... go allow am '''hot''' small. |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__11, When you've poured in palm oil, you will let it mstchew... let it heat up a little.)}}
 
# case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You come go dey swallow Codine with '''hot''' and kaikai, heh, and you say you no wan die.Oga abeg. |(deuber__6142, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|God's plan top chart, reach number 1 ontop di '''hot''' 100 for America, dey people mouth, make some cry sef ever since im drop am for January dis year. |(bbc__54352, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Instead of putting pepper direct like di oder method, dis time around now, na di egusi, you pour direct for dat oil wey don '''hot'''. |(KAD_10_Egusi-Soup_MG__39, Instead of putting pepper in directly, like in the other method, this time around, it's the egusi you will pour directly into that oil which is already hot.)}}
 
#: {{ux|dv|Anoda mata wey bin '''hot''' na di African Champions League final and how dem take reschedule di 2019, 2021 and 2023 Africa Cup of Nations finals. |(bbc__15562, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Cameroon election campaign di '''hot''' with tori say opposition candidates wan unite Cameroon 2018 election campaign, who bi who for social media? |(bbc__24434, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De con dey put am for fire, de con leave am dere make e dey '''hot''' so dat anytime wey di animal come out, de go con use dat deir '''hot''', '''hot''' arrow take shoot am. |(NST_cleaned__37798, __no translation__)}}
 
# discourse (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|di boy fit make di waka as e dey '''hot''' ah. |(NST_cleaned__39881, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De don tell am sey for January, if de add fifteen to twenty million pounds ah... di boy fit make di waka as e dey '''hot''' ah. |(ONI_10_Sport-Commentary_MG__19, They have stated that if they add fifteen million to twenty million pounds in January uh... the boy can leave as soon as possible.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*
+
* [[as e dey hot]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
Line 58: Line 35:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a high degree of heat
+
* English: ''hot'', ''gin''

Revision as of 18:01, 4 February 2021

Naija

Etymology

From: English hot

Pronunciation

  • hɔ̂t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 351
  • Frequency in raw corpus: 294
  • Frequency rank in raw corpus: 1003

Adjective

  1. Na as someting or person take get correct temperature wey be as fire dey be.
    • Di weather dey hot.  — (Egbokhare_2021, The weather is hot.)
    • For dry season when every where dey hot for Israel, many months fit pass and rain fit no fall.  — (jw__6851, Many months go by without rains during the very hot dry season in Israel.)
    • Jos dey cold, Cross River dey hot.  — (JOS_13_Current-Interests_M__13, Jos is cold, Cross River is hot.)
    • Bodi wey hot, cold and headaches na di first signs of malaria.  — (bbc__20304, High temperature, cold and headaches are the tell tale signs of malaria.)
  2. Na as someting, somewhere or person take dey get ginger.
    • Hope sey di night vigil dey hot well, well.  — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__180, We hope that the vigil is quite exciting.)
    • As tins begin hot and hot for market women dem, dem gree among diasef say di only panadol wey fit block dia headache na protest, and na di Abeokuta Women's Union dem feel fit lead dem.  — (bbc__17465, When the tension began mounting for the market women, they agreed among themselves that the panacea was protest and the Abeokuta Women's Union are the ones to take the lead.)

Noun

Na local drink wey be gin.

    • You come go dey swallow Codine with hot and kaikai, heh, and you say you no wan die. Oga abeg.  — (deuber__6142, You are taking codeine with gin and the local brew and yet you say you do want to live. Please spare me sir.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: hot, gin