kaikai

Naija

Alternative

kainkain

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • kaɪ̌kaɪ̌

Play Play

Noun

  • Drink wey dem dey use palm wine or ripe plantain make.
  • No buy beer for di gods o, na kaikai de dey carry go.  — (Don't buy beer for the deities, they prefer gin.)
  • Kaikai no be water, small small dey drink am.  — (Gin is not water, careful how you drink it.)

Synonym

hot, ogogoro, manya

Translation

  • English: gin