Difference between revisions of "house"

Line 32: Line 32:
 
#: {{ux|dv|I con run go di '''house'''. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)}}
 
#: {{ux|dv|I con run go di '''house'''. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)}}
 
#: {{ux|dv|Go '''house''', |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__385, Go to the house !)}}
 
#: {{ux|dv|Go '''house''', |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__385, Go to the house !)}}
# group wey dem dey share people dey put when school wan do inter house sports
+
 
 
#: {{ux|dv| Na our '''house''' win di competition |( It's our house that won the competition)}}
 
#: {{ux|dv| Na our '''house''' win di competition |( It's our house that won the competition)}}
 
#: {{ux|dv| Ochade '''house''' dey march |( Ochade house is marching_)}}
 
#: {{ux|dv| Ochade '''house''' dey march |( Ochade house is marching_)}}

Revision as of 11:38, 31 August 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English house

Pronunciation

  • haʊs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 194
  • Frequency rank in NSC treebank: 82
  • Frequency in raw corpus: 3302
  • Frequency rank in raw corpus: 117

The word is used more orally than in written texts.


Usage

Definition

place wey person dey stay, group wey dem dey share people dey put when school wan do inter house sports

Noun

house:


  1. I con run go di house.  — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)
    Go house,  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__385, Go to the house !)
  1. Na our house win di competition  — ( It's our house that won the competition)
    Ochade house dey march  — ( Ochade house is marching_)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • house, home