bunk

Naija

Etymology

  • From English bunk.

Pronunciation

  • bɔ̑ŋk

Play Play

Noun

  1. House wey guyman dey stay.
    • I dey my bunk dey shayo.  — (I am in my room drinking.)
    • Di guy dey relax for im bunk wit im babe.  — (The guy is chilling with his girlfriend in his room.)
  2. Bed wey get up and down wey student dey use for hostel.
    • Na up bunk I dey like when I dey school dat year.  — (While in school back then I preferred the top bunk.)

Synonyms

Translations

  • English: house, home, room