Difference between revisions of "house"

Line 24: Line 24:
 
===Definition===
 
===Definition===
  
* place wey person dey stay, group wey dem dey share people dey put when school wan do inter house sports
+
* Place wey person dey stay.
  
* group wey dem dey share people dey put when school wan do inter house sports
+
* Group wey dem dey share people put for inter house sport.
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 19:16, 4 November 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From English house

Pronunciation

  • haʊs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 194
  • Frequency rank in NSC treebank: 82
  • Frequency in raw corpus: 3302
  • Frequency rank in raw corpus: 117

The word is used more orally than in written texts.


Usage

Definition

  • Place wey person dey stay.
  • Group wey dem dey share people put for inter house sport.

Noun

house:


  1. I con run go di house.  — (ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__29, Then I ran to the house.)
    Go house,  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__385, Go to the house !)
  1. Na our house win di competition  — ( It's our house that won the competition)
    Ochade house dey march  — ( Ochade house is marching_)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • house, home