hundred naira
Naija
Etymology
From: Nigeria. Na di money wey dem dey spend for di country.
Pronunciation
- hɔ́ndrɛ́dnàirà
Noun
- Name of money wey people dey spend for Nigeria.
- I dey find my hundred naira. — (NSC_2021, I can't find my #100 note.)
- Dat book na hundred naira. — (NSC_2021, That book is sold for #100.)
Translation
- English: hundred naira; a currency note spent in Nigeria