hundred naira

Naija

Etymology

From: Nigeria. Na di money wey dem dey spend for di country.

Pronunciation

  • hɔ́ndrɛ́dnàirà

Play


Noun

  • Name of money wey people dey spend for Nigeria.
  • I dey find my hundred naira.  — (I can't find my 100 Naira note.)
  • Dat book na hundred naira.  — (That book is sold for 100 Naira.)

Synonym

H

Translation

  • English: hundred naira; a currency note spent in Nigeria