husband house

Naija

Etymology

From: English husband, house

Pronunciation

  • hɔ́zbàndháùs

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call di place wey woman wey person marry and her husband dey stay.
  • My husband house na my husband house, e no matter whether e small or big.  — (Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)
  • I dey like to tell oder women say room and parlour wey be husband house sweet pass mansion wey be papa own.  — (I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)

Antonyms

Translations

  • English: Matrimonial home