Difference between revisions of "husband house"

 
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin de dey call di place wey woman wey person marry and her husband dey stay.
 
* Wetin de dey call di place wey woman wey person marry and her husband dey stay.
:*{{ux|dv|My '''husband house''' na my husband house, e no matter whether e small or big. |(NSC_2021, Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)}}
+
:*{{ux|dv|My '''husband house''' na my husband house, e no matter whether e small or big. |(Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)}}
:*{{ux|dv|I dey like to tell oder women say room and parlour wey be '''husband house''' sweet pass mansion wey be papa own. |(NSC_2021, I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)}}
+
:*{{ux|dv|I dey like to tell oder women say room and parlour wey be '''husband house''' sweet pass mansion wey be papa own. |(I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)}}
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Latest revision as of 15:06, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: English husband, house

Pronunciation

  • hɔ́zbàndháùs

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call di place wey woman wey person marry and her husband dey stay.
  • My husband house na my husband house, e no matter whether e small or big.  — (Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)
  • I dey like to tell oder women say room and parlour wey be husband house sweet pass mansion wey be papa own.  — (I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)

Antonyms

Translations

  • English: Matrimonial home