Difference between revisions of "husband house"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''husband'', ''house'' | From: English ''husband'', ''house'' | ||
Line 12: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin | + | * Wetin de dey call di place wey woman wey person marry and her husband dey stay. |
− | :*{{ux|dv|My '''husband house''' na my husband house, e no matter whether e small or big. |( | + | :*{{ux|dv|My '''husband house''' na my husband house, e no matter whether e small or big. |(Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)}} |
− | :*{{ux|dv|I dey like to tell oder women say room and parlour wey be '''husband house''' sweet pass mansion wey be papa own. |( | + | :*{{ux|dv|I dey like to tell oder women say room and parlour wey be '''husband house''' sweet pass mansion wey be papa own. |(I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[papa house]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Matrimonial home'' | * English: ''Matrimonial home'' |
Latest revision as of 15:06, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English husband, house
Pronunciation
- hɔ́zbàndháùs
Noun
- Wetin de dey call di place wey woman wey person marry and her husband dey stay.
- My husband house na my husband house, e no matter whether e small or big. — (Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)
- I dey like to tell oder women say room and parlour wey be husband house sweet pass mansion wey be papa own. — (I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)
Antonyms
Translations
- English: Matrimonial home