Difference between revisions of "husband house"

Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin wife dey call di place wey she and her husband dey stay.
+
* Wetin de dey call di place wey woman wey person marry and her husband dey stay.
 
:*{{ux|dv|My '''husband house''' na my husband house, e no matter whether e small or big. |(NSC_Legbeti_2021. Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)}}
 
:*{{ux|dv|My '''husband house''' na my husband house, e no matter whether e small or big. |(NSC_Legbeti_2021. Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)}}
 
:*{{ux|dv|I dey like to tell oder women say room and parlour wey be '''husband house''' sweet pass mansion wey be papa own. |(NSC_Legbeti_2021. I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)}}
 
Revision as of 11:59, 8 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English husband, house

Pronunciation

  • hɔ́zbàndháùs

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call di place wey woman wey person marry and her husband dey stay.
  • My husband house na my husband house, e no matter whether e small or big.  — (NSC_Legbeti_2021. Regardless of how big my husband's house is, it is still our home.)
  • I dey like to tell oder women say room and parlour wey be husband house sweet pass mansion wey be papa own.  — (NSC_Legbeti_2021. I like informing women that having a matrimonial home no matter how small is better than staying in one's father's mansion.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Matrimonial home