Difference between revisions of "husband mama"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin | + | * Wetin de dey call di woman wey born di man wey woman marry. |
− | :*{{ux|dv| | + | :*{{ux|dv|Abeg come greet my '''husband mama'''. |(Please come and greet my mother-in-law.)}} |
− | :*{{ux|dv|My '''husband mama''' tell me | + | :*{{ux|dv|My '''husband mama''' tell me sey when pikin hard her born, she no do anyting pass to cry meet God for seven days. |(My mother-in-law told me when she had problem getting pregnant, she only went to God in tears for seven days.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 15:17, 2 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English husband and mama
Pronunciation
- hɔ́zbàndmàmá
Noun
- Wetin de dey call di woman wey born di man wey woman marry.
- Abeg come greet my husband mama. — (Please come and greet my mother-in-law.)
- My husband mama tell me sey when pikin hard her born, she no do anyting pass to cry meet God for seven days. — (My mother-in-law told me when she had problem getting pregnant, she only went to God in tears for seven days.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: A woman's Mother-in-law