Difference between revisions of "husband mama"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin wife dey call woman wey she marry im son.
+
* Wetin de dey call di woman wey born di man wey woman marry.
:*{{ux|dv|I beg come greet my '''husband mama'''. |(NSC_Legbeti_2021. Please come and greet my mother-in-law.)}}
+
:*{{ux|dv|Abeg come greet my '''husband mama'''. |(NSC_Legbeti_2021, Please come and greet my mother-in-law.)}}
:*{{ux|dv|My '''husband mama''' tell me say when pikin hard her born, she no do anyting pass to cry meet God for seven days. |(NSC_Legbeti_2021. My mother-in-law told me when she had problem getting pregnant, she only went to God in tears for seven days.)}}
+
:*{{ux|dv|My '''husband mama''' tell me sey when pikin hard her born, she no do anyting pass to cry meet God for seven days. |(NSC_Legbeti_2021, My mother-in-law told me when she had problem getting pregnant, she only went to God in tears for seven days.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:01, 8 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English husband and mama

Pronunciation

  • hɔ́zbàndmàmá

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call di woman wey born di man wey woman marry.
  • Abeg come greet my husband mama.  — (NSC_Legbeti_2021, Please come and greet my mother-in-law.)
  • My husband mama tell me sey when pikin hard her born, she no do anyting pass to cry meet God for seven days.  — (NSC_Legbeti_2021, My mother-in-law told me when she had problem getting pregnant, she only went to God in tears for seven days.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: A woman's Mother-in-law